'My husband neva lay im hand on me before' - Chacha Eke - BBC News Pidgin

Home > News
By OsinachiA3 in News
Updated 4 years ago

Di actress bin drop viral video some days ago wia she tok say her marriage don end wey make pipo tink say na case of domestic violence.

my-husband-neva-lay-im-hand-on-me-before-chacha-eke-bbc-news-pidgin